Controversial Singer and political right activist, Seun Kuti has called out the leadership of ASUU (Academic Staff Union of Universities) for keeping mute over the trending #SexForGrades scandal.
According to Seun Kuti,
‘ASUU leaders make una no pretend like say una no hear all this noise about una members accused of #SexForGrades in our universities. If na una money struggle now, una go expect both activists and students to rise and fight for una. Now the students need una to rise and fight for them too’.
See the rest of his tweets below.
ASUU LEADERS MKE UNA NO PRETEND LIKE SAY UNA NO HEAR ALL DIS NOISE ABOUT UNA MEMBERS ACCUSE OF SEX FOR GRADES IN OUR UNIS, IF NA UNA MONEY STRUGGLE NOW, UNA GO EXPECT BOTH ACTIVISTS AND STUDENTS TO RISE AND FIGHT FOR UNA, NOW D STUDENTS NEED UNA TO RISE AND FIGHT FOR DEM TOO
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) October 8, 2019
OGA ADAMU ADAMU WETIN U B MINISTER OF EDUCATION FOR WEN DER IS A NATIONAL ISSUE AFFECTING ALL OUR UNIS AND U NO FIT TELL US GOVT POSITION ON DIS, R U IN SUPPORT OF D LECTURERS DEMANDING SEX FOR GRADES NI, ABI WHY WE NEVER HEAR FROM U ABOUT IT AS D MINISTER OF EDUCATION
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) October 8, 2019
WE STILL DEY WAIT FOR ASUU RESPONSE ABOUT DIS SEX FOR GRADE AND ADMISSION WAHALA FOR ALL OUR UNIVERSITY
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) October 8, 2019
OGA ADAMU ADAMU MINISTER OF EDUCATION WE STILL DEY WAIT YUR RESPONSE ABOUT DIS SEX FOR GRADE AND ADMISSION, NO TRY BEHAVE LIKE SAY U NO HEAR, DIS WAHALA CONCERN U AS D MINISTER
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) October 8, 2019
ASUU MUST EXPOSE ALL DER MEMBERS INVOLVE IN DIS SEX 4 GRADES & ADMISSION, MKE UNA HEAR WETIN DIS YEYE OPUROFESORO OKWUCHIME EMMANUEL DEY YARN, WIT ALL D EVIDENCE WEY DEY GROUND, E STILL DEY BLAME YOUNG INNOCENT YOUNG LADIES BCUS OF D WAY DEM DRESS, UNIBEN MUST INVESTIGATE DIS MAN
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) October 7, 2019
Discussion about this post